Quantcast
Channel: 9jahotstars
Viewing all articles
Browse latest Browse all 3706

LYRICS: Koker – Give Them

$
0
0

Lyrics: Koker – Give Them

Ah!
Customer is always right
i tell you

I don’t wana sing – i don’t wana sing
Now i wana sing
You don’t like the song – now you hear the song
Now you like the song
You don’t wana love – You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch – you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss – You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah – you don’t wana ah
Now you don dey ah

Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo – kobax2
Oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba – funwo

No tell me what i know
(what i – what i know)
Na me know hpow much wey dem pay for show – wey dem pay for show
When dem demand, me i supply
Which one be your own
Do your own,I do my own – bro why you come dey bone

Ibiti mofelo – wanfekilo
Mofekiri shibiti mafibuobe
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo

You don’t wana love – You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch – you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss – You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah – you don’t wana ah
Now you don dey ah

Lyrics: Koker – Give Them

Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo – kobax2naija
Oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba

Na from crawl from pikin dey work – small pikin dey work
And na from work man pikin dey chop – man pikin dey chop
After we chop man pikin must fvck – man pikin must fvck
They wan see the end but we no get bus-stop

Ibiti mofelo – wanfekilo
Mofekiri shibiti mafibuobe
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo

You don’t wana love – You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch – you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss – You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah – you don’t wana ah
Now you don dey ah

Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them – give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo – koba x2
Oya funwo – koba
ema funwo – koba
funwo – koba

Koker – Give Them Lyrics

The post LYRICS: Koker – Give Them appeared first on Nigerian Hottest Hit Music,Video,Lyrics,Fashion,Entertainment Website.


Viewing all articles
Browse latest Browse all 3706

Trending Articles